Download Free Apps & Games @ PHONEKY.com
Subject: Questions
Replies: 4 Views: 779
ebisan 10.06.08 - 12:11pm
Who is d best basket baller? *
etta 24.06.08 - 11:39am
Why do ppl fall in love? I think dey shuld grow in love. *
metusela 31.07.08 - 05:05am
@ etta. U dey sleep? Who is d best b-baller?, and u r talking abt luv... Better wake up! (hehehe) *
chinex01 5.08.08 - 08:51am
Haha eta wetin hapen, where ur mind dey na basketbal we dey talk wey u dey talk luv u 4 go open anoda topic *
koolefe 6.08.08 - 04:34pm
People say michael jordan,nw iverson has done quite wel,bt bryant is d guy on board. *